2face Idibia - Keep On Rocking lyrics



Artists: A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z #



Lyrics > 0-9 > 2face Idibia





2face Idibia - Keep On Rocking





Yes o!
Nothing dey happen! (2x)
Catch the vibe, get the feelin
Yes o!

Chorus
Catch the vibe and get the feeling
Tell me your man that you are wheeling
What I have is what I am giving
I really don’t try to keep the love on line
Catch the vibe and get the feeling
Keep on rocking baby
Tell me your man that you are wheeling
Keep on rocking darling
What I have is what I am giving
Keep on rocking baby
I really don’t try to keep the love on line

Verse 1
As I dey walka dey go
Wetin dey happen na e funky so
After the show, na the party o
The party go happen for my end o
Even if you no be my friend
Come and party with my friends o
Shika la koku lepassa yo
So they point and kill, you go carry dey go
But to say, the blood, and the blood dey go
Police protection essential o
Police protection go plenty o
Wey even if you ready, you go pon dey go
You go start to dey show yourself o
Come to the center and start a kolo
Start to be feeling like a monkey o
Hey, jay, jay, like a donkey o
Jump and touch the ceiling o
Help to sing the singing o
I go spread all my money o
I go spread till the end of the party o
Cuz this kind party, you no know when they go
You no go know say some joint dey show
This kind party no dey end o
This kind party they must pursue you o

Repeat Chorus

Verse 2
Okay, as we plan before
Na in we commot from gipsy o
Hey, jai, check your time e o
The party dey start my end on the dot e o
You no fit afford to be late e ei
Na we suppose to arrange the place e o
Hey kena, na true talk na you dey talk e o
I check my time for the thing, eget e faulty o
Make you see as the thing dey delay o
You go think say na 8 edey knack e o
Oya, enter modo make we start dey go
Before 2Face start dey bore me o
Oga friend, take the phone, make you call am o
Make I call am, tell am, say we dey come e o
Make he no be like say we don lost e o
Tubaba, nolele, he go sing the show
But the hoda be plenty for road e o
Which kind yawa be this e o
Thank God, we don reach the party o
Just in time, which you tell us, them start the show
All the boys be the dem, dey flex o
I leke leke dey play for the kwan di yo
Oya, pass me the bottle and suck the yaro
Make I start dey quaff e o
Quaff and quaff till the end e o
Kolo, quaff, me sef, I go quaff e o

Repeat Chorus

Verse 3
See, it is allowed to get naughty in this plantation, tonite (2x)
But you got, you got to do your God some glory
Try to come without a gun
Do you God some glory, try to come without a gun
Get yourself a partner, do just what you wanna
Do you God some glory, try to come without a gun
Catch the vibe and get the feeling
Tell me your man that you are wheeling

Repeat Chorus till fade


Rating: 1.0/5 (1 vote)





Top songs by 2face Idibia

  2face Idibia - My Love
  2face Idibia - Right Here
  2face Idibia - Nothing Dey Happen
  2face Idibia - Thank You Lord
  2face Idibia - Ole (thief)
  2face Idibia - U No Holy Pass
  2face Idibia - You Are My African Queen
  2face Idibia - Keep On Rocking
  2face Idibia - Nfana Ibaga - No Problem (remix)
  2face Idibia - For Instance
 
More songs...
Comments
What do you think about this song?


Your name:
Where are you from?
Comment:
Please enter the code:
 


Most popular lyrics of this week

1. (16) Nb Ridaz - Notice Me
2. (27) Eric Carmen - Isn't It Romantic
3. (1) System Of A Down - Hypnotize
4. (7) Peter Belli - I Stjerners Sted
5. (24) Hoku - In The First Place
6. (25) Ras Kass - Anything Goes
7. (10) Elder William E. Atkins - Lord I Tried
8. (12) Buju Banton - Destiny
9. (17) Jesse James Dupree - Losing My Mind
10. (4) Mark Schultz - When You Come Home
11. (21) Insomnium - Disengagement
12. (22) Smash Mouth - Force Field
13. (3) Operation:cliff Clavin - 700 Club
14. (15) A Heartwell Ending - One More Song For Your Myspace Page
15. (28) Lars Winnerback - Dansen På Sunnanö
16. (20) Harry Belafonte - Merci Bon Dieu (mèci Bon Dié In Haitian Creole)
17. (2) Michael Combs - Drinking From My Saucer
18. (9) Teena Marie - Deja Vu (i've Been Here Before)
19. (5) Pussycat Dolls - Don't Cha (feat. Busta Rhymes)
20. (14) Eddy Arnold - Slowpoke


Top songs
Recently added song lyrics

Regina Elis - O Bbado E A Equilibrista
Billie Holiday - I'll Never Be The Same
Ja Rule - Live My Life
Don Huonot - Kaksoisolento
Diesel Park West - Old Man's Bluff (the Earth Is Moving Faster)
Skyclad - Ten Little Kingdoms
Jack Off Jill - Lovesong Cover
Death In June - God's Golden Sperm
Donny Brook - Breathing The Final Dance
Donny Brook - Cold Confusion
Jota Quest - Sem Sentido
Jota Quest - Só Hoje
Renaissance - Kings & Queens
Liz Phair - Crater Lake
Liz Phair - Shallow Opportunities
Emmylou Harris - Spanish Johnny
Dee D.jackson - I'm Dying
En Vogue - Don't Let Go (love)
Repulsion - The Stench Of Burning Death
Kt Tunstall - Through The Dark


More...



Lyrics

2face Idibia - Keep On Rocking and all other song lyrics on this site are property and copyright of their respective owners and are provided for educational and informative use only. All song texts are personal interpretations of real songs and has no concern to the original texts. All music videos are from Youtube. We don't have any video on our server, this is only an automatic search for videos hosted on Youtube. If you like the song, please buy relative CD.

paroles song text zodziai versuri klipas letra dalszöveg liedertexte paroles letras musicas teks lagu lyrics versuri letra teksti laulusonad mp3 dalszöveg download lirik müzik zeneszöveg teksto zene dziesmu
Contact us    Privacy Policy    Terms of Use