R.a. The Rugged Man - Peace Or War lyrics



Artists: A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z #



Lyrics > R > R.a. The Rugged Man





R.a. The Rugged Man - Peace Or War





Just because I open my mouth
people dey halla,people dey shout
dem dey kolo both for streets and inside the house
Including-Universitys,Polytechnics respect me
cos I don yarn wetin dem don keep inside them chest since
I speak for shoe makers
I also speak for mechanics
I speak for those wey hear some kind of rap and dont understand it
I speak for those wey don vex so tey dem tear dem clothes
and for those wey no fit talk unless oga door dey closed
I speak to those wey dey ask me where I don dey since
while I pity ones wey enter rap without knowing the basics
makes it da real or fake shit
cos makeshift-
no dey last-na Matrix
like actors wey dey waka pass
I go preach / teach through my music give you lesson to learn
no matter wetin dem try to do -my fire still go burn
I don -speak ma mind and I go still speak more
you either love me or hate me in peace and war


Some actually ask why I spat the way I did with so much venom
say if I no get beef why I no just call them to tell them
How you go talk to person wey feel say him dey too much?
when ofcourse we know say the cause na plenty promo from big bros
ofcourse I laid low-
watched the fake glow grow-
prematurely
knew it had to end for surely
It was insults I took with a pinch of salt and a bottle of malt
until the voice in ma head tell me say..put a halt-
to-
Da fake hype,fake promo ,fake rap
dem don too believe thats why e be like say I set trap
wey dem fall inside as I glide
rush to wash all of them like bar beach high tide
those flows came from inside
my brain-
wey dem don dey try to stain since
like puttin white cloth inside a bowl of paint or blue ink
I don -speak ma mind and I go still speak more
you either love me or hate me in peace and war

My time na wetin I take to investigate
and spit words wey everybody go fit relate with
children go fit to play with,hit da stage with
trip and split your brain with
cos its filled with facts wey go make you flash back to past tracks
to criticise
here- take my own too-put am inside
feel the words and feel the vibes
Cos I say no be beef one guy say I be coward
how many Nigerians don come out talk straight where there's no reward
I go face any panel or board
infact I I ready face the world to seriously defend my words
Another- send me mail dey analyze ma lyrics
dey pick out points from deep inside-I was tripped
Now I don turn one man fan to ma own critic
which also makes you ma fan weither or not you admit it
I don -speak ma mind and I go still speak more
you either love me or hate me in peace and war


Rating: 2.5/5 (2 votes)





Top songs by R.a. The Rugged Man

  R.a. The Rugged Man - Casanova
  R.a. The Rugged Man - Till My Heart Stops
  R.a. The Rugged Man - Even Dwarves Started Small
  R.a. The Rugged Man - Black And White (featuring Timbo King)
  R.a. The Rugged Man - A Star Is Born
  R.a. The Rugged Man - Brawl
  R.a. The Rugged Man - Chains (featuring Killah Priest & Masta Killa)
  R.a. The Rugged Man - Grizzly
  R.a. The Rugged Man - 50,000 Heads (featuring Sadat X)
  R.a. The Rugged Man - American Lowlife
 
More songs...
Comments
What do you think about this song?


Your name:
Where are you from?
Comment:
Please enter the code:
 


Most popular lyrics of this week

1. (16) Nb Ridaz - Notice Me
2. (27) Eric Carmen - Isn't It Romantic
3. (1) System Of A Down - Hypnotize
4. (7) Peter Belli - I Stjerners Sted
5. (24) Hoku - In The First Place
6. (25) Ras Kass - Anything Goes
7. (10) Elder William E. Atkins - Lord I Tried
8. (12) Buju Banton - Destiny
9. (17) Jesse James Dupree - Losing My Mind
10. (4) Mark Schultz - When You Come Home
11. (21) Insomnium - Disengagement
12. (22) Smash Mouth - Force Field
13. (3) Operation:cliff Clavin - 700 Club
14. (15) A Heartwell Ending - One More Song For Your Myspace Page
15. (28) Lars Winnerback - Dansen På Sunnanö
16. (20) Harry Belafonte - Merci Bon Dieu (mèci Bon Dié In Haitian Creole)
17. (2) Michael Combs - Drinking From My Saucer
18. (9) Teena Marie - Deja Vu (i've Been Here Before)
19. (5) Pussycat Dolls - Don't Cha (feat. Busta Rhymes)
20. (14) Eddy Arnold - Slowpoke


Top songs
Recently added song lyrics

Regina Elis - O Bbado E A Equilibrista
Billie Holiday - I'll Never Be The Same
Ja Rule - Live My Life
Don Huonot - Kaksoisolento
Diesel Park West - Old Man's Bluff (the Earth Is Moving Faster)
Skyclad - Ten Little Kingdoms
Jack Off Jill - Lovesong Cover
Death In June - God's Golden Sperm
Donny Brook - Breathing The Final Dance
Donny Brook - Cold Confusion
Jota Quest - Sem Sentido
Jota Quest - Só Hoje
Renaissance - Kings & Queens
Liz Phair - Crater Lake
Liz Phair - Shallow Opportunities
Emmylou Harris - Spanish Johnny
Dee D.jackson - I'm Dying
En Vogue - Don't Let Go (love)
Repulsion - The Stench Of Burning Death
Kt Tunstall - Through The Dark


More...



Lyrics

R.a. The Rugged Man - Peace Or War and all other song lyrics on this site are property and copyright of their respective owners and are provided for educational and informative use only. All song texts are personal interpretations of real songs and has no concern to the original texts. All music videos are from Youtube. We don't have any video on our server, this is only an automatic search for videos hosted on Youtube. If you like the song, please buy relative CD.

paroles song text zodziai versuri klipas letra dalszöveg liedertexte paroles letras musicas teks lagu lyrics versuri letra teksti laulusonad mp3 dalszöveg download lirik müzik zeneszöveg teksto zene dziesmu
Contact us    Privacy Policy    Terms of Use