2face Idibia - Right Here lyrics



Artists: A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z #



Lyrics > 0-9 > 2face Idibia





2face Idibia - Right Here





echo na wetin I go do
to make you see say my love for you na real
baby it's true
echo-come on come on
baby it's right hope
echo-come on come on
I don tey for this game
no be today
no go let your love walkaway
baby it's right here
baby it's right here

I was weak when you said you had to go
tear drops crying like a mighty flow
but you turned around and said that you loved me so
how could I let you go
oh no no no no no no no
sorry I make you cry
let's talk about those days and how we used to play
I rewrite my words
girl you know sey na your love I dey always they think of

na wetin I go do to make you see
say my love for u na real
baby it's true
echo-come on come on
baby it's right hope
echo-come on come on

please don't go
oh I love you so
bended knees see there's more to show
don't need to be afraid
I won't let you down
cos since you've been here my life's been turned around baby

sorry I make you cry
let's talk about those days and how we used to play
I rewrite my words
girl you know sey na your love I dey always they think of

na wetin I go do
to make you see say my love for you na real
baby it's true
echo-come on come on
baby it's right hope
echo-come on come on
I don tey for this game
no be today
no go let your love walkaway
baby it's right here
baby it's right here

say wetin I go do
wetin I go say
to make your love make e no waka away
if I ever tell a lie walahi make I kpai
I dey so sorry baby walahi talahi
I will never ever make you wear another frown
anything you want to do
you know I'll be down
I'll make you happy everyday of the party
I'll make you feel like the queen with the crown

sorry I make you cry
let's talk about those days we used to play
I rewrite my words
girl you know sey na your love I dey always they think of

na wetin I go do
to make you see say my love for you na real
baby it's true
echo-come on come on
baby it's right here
echo-come on come on
I don tey for this game
no be today
no go let your love slip away
baby it's right here
baby it's right here, right here, right her
I don tey for this game
no be today
no go let your love walkaway
baby it's right here
baby it's right here

see they can say what they wanna say
they can do what they wanna do
it don't matter cos I love u
and I'll place no one else above you
oh my babe though you so fine
and it pleases me no mind
I'll never do anything to hurt you
I'll do my thing my world around you

wetin I go do
kenni's music
e don tey no be today
wetin I go do
2face see I don tey for this game
no be today
wetin I go do
no be today
come on come on baby
na wetin I go do
wetin I go do
na wetin I go do
wetin I go do
right here right here it's right here
Submitted By: Boiana

How would you rate this song?





Top songs by 2face Idibia

  2face Idibia - My Love
  2face Idibia - Right Here
  2face Idibia - Nothing Dey Happen
  2face Idibia - Thank You Lord
  2face Idibia - Ole (thief)
  2face Idibia - U No Holy Pass
  2face Idibia - You Are My African Queen
  2face Idibia - Keep On Rocking
  2face Idibia - Nfana Ibaga - No Problem (remix)
  2face Idibia - For Instance
 
More songs...
Comments (1)
What do you think about this song?




he is a very good hard working man and he makes millon of people happy he sholud keep it up and GOD we be with him is my prayer for him my mail box kcmore2008@yahoo.com by

very good (am from nigeria 11.07.2009)


   


Your name:
Where are you from?
Comment:
Please enter the code:
 


Most popular lyrics of this week

1. (16) Nb Ridaz - Notice Me
2. (27) Eric Carmen - Isn't It Romantic
3. (1) System Of A Down - Hypnotize
4. (7) Peter Belli - I Stjerners Sted
5. (24) Hoku - In The First Place
6. (25) Ras Kass - Anything Goes
7. (10) Elder William E. Atkins - Lord I Tried
8. (12) Buju Banton - Destiny
9. (17) Jesse James Dupree - Losing My Mind
10. (4) Mark Schultz - When You Come Home
11. (21) Insomnium - Disengagement
12. (22) Smash Mouth - Force Field
13. (3) Operation:cliff Clavin - 700 Club
14. (15) A Heartwell Ending - One More Song For Your Myspace Page
15. (28) Lars Winnerback - Dansen På Sunnanö
16. (20) Harry Belafonte - Merci Bon Dieu (mèci Bon Dié In Haitian Creole)
17. (2) Michael Combs - Drinking From My Saucer
18. (9) Teena Marie - Deja Vu (i've Been Here Before)
19. (5) Pussycat Dolls - Don't Cha (feat. Busta Rhymes)
20. (14) Eddy Arnold - Slowpoke


Top songs
Recently added song lyrics

Craig's Brother - Lost At Sea
Useless Id - Just Friends
Cranberries - Warchild
Askeleton - Pretty Thing
Impious - Burn The Cross
Crashdog - Injustice
Impious - Digital Devil
Children - Auld Lang Syne
Michael Jackson - 2 Bad (refugee Camp Mix)
Impious - Wicked Saints
Minus - Boys Of Winter
Fuel - Mary Pretends
Wolfstone - Black Dog
Frank Sinatra - Anything
Frank Sinatra - April Played A Fiddle
Night Blackmore's - Fires At Midnight
Cristina Dona - Goccia
Crosby, Stills & Nash - Teach Your Chlidren
Nightingale - Deep Inside Of Nowhere
Crystal Gayle - When I Dream


More...



Lyrics

2face Idibia - Right Here and all other song lyrics on this site are property and copyright of their respective owners and are provided for educational and informative use only. All song texts are personal interpretations of real songs and has no concern to the original texts. All music videos are from Youtube. We don't have any video on our server, this is only an automatic search for videos hosted on Youtube. If you like the song, please buy relative CD.

paroles song text zodziai versuri klipas letra dalszöveg liedertexte paroles letras musicas teks lagu lyrics versuri letra teksti laulusonad mp3 dalszöveg download lirik müzik zeneszöveg teksto zene dziesmu
Contact us    Privacy Policy    Terms of Use